Best Reply To An Insult of the month!!!



Hahahaa.. Wetin tatafo no go see..

Na so this boy Pablo Ayodeji carry one babe comot, oyibo dey call am date. So after the date the girl still tell am NO, say she no want relationship..

Na im this boy vex go caste am for him twitter handle, im call the girl broke ass hungry bitch.
The reply the girl give am even surprise me.

Abeg make Una follow me read the convo for down:




The girl na Boss Lady abeg...  I throway cap!

Share on Google Plus

About Mimi

0 comments:

Post a Comment